Medicine

Ye ye Oh ah Pofei yeah Oh no Oo ah eh ah Oo ah eh eh ah
Watin dey for your body No go use am injure me And my thing don solid Scatter my brain no worry Na prayer wey them pray for me Wey no make me do worwor Maria no normal No go kpai me uloma Coronate ooo Your backer na original I wan knack am waya Na gyrate ooo Wey be say My body dey find Na hin make I indulge her
Man down e go be you Where you at Scooby Doo Hold am no let go I wayward even you nko Man down e go be you Where you at Scooby Doo Hold am no let go I wayward even you nko Ah Oluwa Ah Oluwa Abeg save me From karashika Aya minja Aya minja What if I no fit Come back na yawa
My music is uncanny E do watin wan carry You go on iso Oh yeah yeah yeah yeah Oh sleep don catch you Incubus WhatsApp you Oh no no no no Ongo lon gogo Na dongoyaro I dey owe lapo No do me waiyo I wipe am Pako Isoko boy oo Prince okakor
Ye ye ye