YOUT

Lyrics: AKUBUNDU DOMINIC/Akubundu Dominic Music: AKUBUNDU DOMINIC/Akubundu Dominic They said one man’s food is another man’s poison I must confess e Dey pain me For life I don make many wrong choices A dirty young yout Only jah fit save me Many things I do wey make olokpa gbe me Black sheep for the family See records (records) There’s never nothing funny about depression I Dey affirmate affirmate Olololo Askibiribi ibiribi Oborobo I can never ever be that nigha wey go tire My inspiration e Dey come from jah messiah So I’m giving it a hundred never ninety Non stop So many people think I don reach my bus stop Amidst everything oh I’m a soldier (soldier) I’m a Soldier I’m a pretty ghetto yout Ohhhhhhhhh (Make way) Ohhhhhhh ghetto yout ghetto yout (Egwu dia) Ohhhhhhhhhh (Ghetto yout ghetto yout) (Naso) Ohhhhhhh (Worldb8nk !!!!!) I know say me I too decent Dey pray for gift of discernment I no Dey like to regret I God and disciples So I’m thankful that for3ignation Get my back dem see my vision (vision) I love my nation na why me I can’t stop Dey affirmate affirmate Olololo Askibiribi ibiribi Oborobo I can never ever be that nigha wey go tire My inspiration e Dey come from jah messiah So I’m giving it a hundred never ninety Non stop So many people think I don reach my bus stop Amidst everything oh I’m a soldier (soldier) I’m a Soldier I’m a pretty ghetto yout .............................................. .............................................. (Pretty ghetto Yout Ghetto Yout) Ohhhhhhhhhhhh Ohhhhhhhhhhhh Ohhhhhhhhhhhhh Ohhhhhhhh