Music: Oluwadamilare Aderibigbe Oyinkansola Sarah Aderibigbe Prince Omoferi Loud Urban Choir
Vibe killer, bloody Samaritan
Protect my energy from your bad aura
Na my pastor say I be my healer
Everythin' I desire, I go receive
My rhythm flow like a river
If you get yawa, come on, go and sit down
I go just para
Comot my jigga
I go just dey
Follow my dreams
I'm feelin' vibes on vibes (I'm feelin' vibes)
I'm a tickin' dynamite (I'm a tickin' dyn')
I'll blow your candle light (I'll blow your can')
You know I'm just that type
No, dem fit kill my vibe
No, dem no fit kill my vibe
You not fit kill
You not fit kill
You not fit kill my vibe