Lyrics: Williams Osei-Obengo/Joshua Adeleke Music: Kofi Otuo Who go craze, who go dey there Who wan scatter the place, Ma lo de be Who go craze, who wan go there Who wan scatter the place, Ma lo de be
Omo you can come follow me But you no say i craze for the beat You know how i roll pon the beat Dem go come come wey i dey for the heat See nobody hard pass me Only God can come save me Big back yeah e dey pon mi Make dem come, come test me
Make i love make i love make i love make i love money Smoke some trees That sensual healing
Who go craze, who go dey there Who wan scatter the place, Ma lo de be Who go craze, who wan go there Who wan scatter the place, Ma lo de be
Who go craze, who wan go there Who wan scatter the place, Ma lo de be
Everytime we enter the place you know Body so sweet, sensational Remember them days, mad days you know Take time when you race you know Now they wanna chop on my late you know Now they wanna scheme, that’s brave you know Maggie & trees we ah blaze you know
Je suis le GOAT c’est moi l’original Je suis le GOAT c’est moi l’original
Who go craze, who go dey there Who wan scatter the place, Ma lo de be Who go craze, who wan go there Who wan scatter the place, Ma lo de be