Solitude

Lyrics: Ojo Odunayo Oluwakorede/Fadahunsi Olamiposi Emmanuel Music: Ojo Odunayo Oluwakorede/Fadahunsi Olamiposi Emmanuel Let sey money is everything I fit change my peace to money Watin my eye don see Omo Yemi My eyes don see shege shege Many many things …….. But Ibi ti ma de moma debe everything I do I put it on Jah I just want to make this moolah Komo ti o Tomi ko maran mi nise I’ve been on the road for so long Many people think sey me I be novice When I wake up Alhamdulilah In the name of Allah (Bismillah) Astaghfirullah Won fe mobi motun bade awon alabosi
Nah me know as he Dey do me ti mo ba ronti Ile That’s why I Dey work and pray Sometimes I been reason many many things *cause Maami trekking everyday Lori titi Oloda But she tell me make I no bother Omo yemi why I no go bother …….. Ibi ti ma de moma debe everything I do I put it on Jah I just want to make this moolah Komo ti o Tomi ko maran mi nise I’ve been on the road for so long Many people think sey me I be novice When I wake up Alhamdulilah In the name of Allah(Bismillah) Astaghfirullah Won fe mobi motun bade awon alabosi
So many this and that Inside life But I know say dem no fit kill my shine Heavenly flows and vibe In my mind See very soon e go reach my time
I carry my cross and I face my front And I turn all my pains put am for my song Gbo ko reason make you sing along Chop am for naija chop am for abroad
Nobody Dey for me I call on God and I call mummy… For this game I no be novice See very soon e go be for me…
I appreciate my solitude And my story too I Dey pray to Jah pe kori mi ma losun Make oluwa change my level Cos I been fighting battles Na you be my master na me be your disciple
Ibi ti ma de moma debe everything I do I put it on Jah I just want to make this moolah Komo ti o Tomi ko maran mi nise I’ve been on d road for so long Many people think sey me I be novice When I wake up Alhamdulilah In the name of Allah(Bismillah) Astaghfirullah Won fe mobi motun bade awon alabosi
Ibi ti ma de moma debe everything I do I put it on Jah I just want to make this moolah Komo ti o Tomi ko maran mi nise I’ve been on the road for so long Many people think sey me I be novice When I wake up Alhamdulilah In the name of Allah(Bismillah) Astaghfirullah