Lyrics: Adedeji Adewale
Music: Adedeji Adewale
I Dey work for the rabba
So oluwa bless my day eeh
My head Dey shark like gbana
Like I want to run mad e eeh
Ejoor nibo latun jasi
Living the world of a fantasy
Dodo ndawawni joor matasi
Original no be piracy
I Dey work for the rabba
So oluwa bless my day eeh
My head Dey shark like gbana
Like I want to run mad e eeh
Ejoor nibo latun jasi
Living the world of a fantasy
Dodo ndawawni joor matasi
Original no be piracy
Every hustler surely get pay day
Pesin wey get money surely get bad days
Nah who remember you when you get broke days
Tan fi were port e that one nah mad days
Sometimes e go be like say I don take cannabis
Life Dey frustrating without alawy
Nkan tojumiri toba bimi moma wi
Nkan tolorun bawi gege be lomari
You no no my story
If I step into my glory
Moti jawe olubori
Oluwa loni glory
You no no my story
If I step into my glory
Moti jawe olubori
Oluwa loni glory
Yeah, won ni mon form bipe moje bakan
Ilu tan bafe kotoro kogbudo ni ju oba kan
Awon oba ikan even you Dey hungry
Ele he wa tan
Won ni no mangapa won ni moma buga
Jeje lomo eko teminlo loni jiga
miole miole miole miole miole sa o
Mon dadura jagun bowun yin ke ma sa o
time is going time is running time is money
jubilation at the end like person way take molly
oluwa loni nobody can change the glory
no time to check time one minute can change the story
chasing what in my mind no fear no looking back
always smiling you can never see me looking sad
talent worry Dey for head like memory verse
plane me ti gbere no repack no reverse
am not in my destination I canβt reply
Omo ale naija ti obagbon la carry last
many in coming call that I canβt
mi mo gba ti PalmPay ma fe react
you put let in my show you think you will be happy
shoro pe tim ba nironu ni i will be smiling
bata ti o size me plus it with your own
mo tin lo cele bai prays to God make e do my own
Ogun laye soti mura sile
Oro ose ko koma Kim se osole
Boy day hustle kole fi trenches le to
Mio fe wahala moti fi ija sile
Boy day hustle boysy no won hustle
Oje gbowo if you wanna bubble
Man no fit stop I done tight my buckle
Mio fe wahala I won chop the norckle
I reason for raba
I need a lot of mullar
I gas to be the baller
So call me the dealer
Oluwa bless my day make he fancy
In school I like to do technology
Picolo he give me the energy
I stay away from all of my enemies
To get my remedy
And I get the melody