Sons of Eli

Sons of Eli If nah lord's choose Me dem say die by fire Mountain of fire Dem go nod tire Jehová witness To pray nah final Everybody just dey Say nah Jehovah shaman If nah lord's choose Me dem say die by fire Mountain of fire dem go nod tire Jehová witness to pray nah final Everybody just dey Say nah Jehovah shaman
I'm blessed I have a very big God oh Who is always by my side When the pastor come church Oh Ekelebe dey him side I for say make I no talk Oh Wetin be my own concern But the thing wey the pope Talk oh you no see Say I no surprise Cuz the life wey we live And the life wey we dey Dem be signs of endtime All the things wen e be say My eye don see dem Be signs of endtime Mi like the way I dey preach Raw gospel whether you do Or whether you no like Most of them wey be men of God I swear dem be SONS OF ELI
SONS OF ELI yehiye Sons of Eli SONS OF ELI yehiye Sons of Eli SONS OF ELI yehiye Sons of Eli SONS OF ELI yehiye I swear dem be Sons of Eli
One thing we dey do Wey be say e dey worry my head Different church When I thought we said And I quote we're all christians Look at them mosque Santa no dey clause For jehovah witness church Who I kon be now to dey judge All these sons of Eli