If its not (Official)

Lyrics: Lil Touch Music: Lil Touch Oh na na na na Oh na na na na Touchee na mix yah all Them say follow person wey Sabi road Have been told Till am old Couldnt understand my folk Them dey para Eye dey tear Yet am roaming everywhere Got no fears Pops dey hustle Showing fierce For the bread Daily striving for mi bread But a grown man now Gat to face my fears If i try slow down Witchy don dey net Dem dey bomb site now Yoruba demon Don dey wear bra now So as zainab call me Saying she love me Put me on long thing While me steady calling Could say she love me Say same to zaddy You love my 69 And the way i come in As mi roll up mi rizla Light up mi ganja Thinking aheader Lion of mi judah Koko don dey buzz me Say manya don dey full ground How he dey be na Asap teleporter Te Amo Te Amo You wanna know how I know what's a lighter Te Amo Te Amo The little boy they caught with a rizzla Te Amo Te Amo Am all about the rolling dah ganja Te amo Te amo Oh yeah yeah oh yeah Te amo Te amo Oh oh Te amo Te amo Te amo Te amo Te amo Te amo Mi generation get rich young And them sure niggas Some of them are my haters Some are sure niggas Some ma Dem are good And some are back killer On trip I take a fly Not moving two meters And when I put a. call My goons are turn acres Sherubawon fc Awon no fakers And me I know my nigga Awon no manners Mole my cannabis And face my wars nigga Te amo Te amo They wanna know how I know what's a lighter Te amo Te amo The little boy they caught with a rizzla Te amo Te amo Am all about the rolling mi ganja Te amo Te amo Oh yeah yeah oh yeah Te amo Te amo Oh oh Te amo Te amo Te amo Te amo Te amo Te amo Te amo Te amo You wanna know how I know what's a lighter Te amo Te amo The little boy they caught with a rizzla Te amo Te amo Am all about the rolling tha ganja Te amo Te amo Oh yeah yeah oh yeah Touchee na mix yah all