DEAR PAPA(INTRO)

Lyrics: AKUBUNDU DOMINIC/Akubundu Dominic Music: AKUBUNDU DOMINIC/Akubundu Dominic I was running downstairs In my head I been ready play ball with my friends I hear like 3 gunshot My body freeze Two motor double cross my popsi And e freeze too Omo see I cannot pretend Heart of man wicked walahi Reality been come hit me I cry I come Dey pray God save my namesake Most times if I sing I sing from pain Most times if I sing I sing from passion Cannot forget that cold Wednesday Front of my gate Na e dem see am capture All of my life been don fall For ground Ohh my jeez oh See enemies don MURDER my hero if you see weapons Wey dem carry ohh Jahhhh Dear papa It’s little Dominic ohh Dear papa For years I no fit see road Dear papa Many things I overcome Addictions Ice,Tramadol I don leave it all Dear papa Like father like son I fear nada I get your blood for my dna And I Dey eyes up So if they come again Me I ready SHOOT scatter For my dear papa Hello dad It’s me..world best I know it’s literally impossible For you to give me a response at the moment but I just wanted to let you know that I survived the storm I beat all the odds Learned hard lessons Looked my fears in the eyes and said SCREW YOU!! Haha it’s funny how I never knew the road to success would be this lonely They said god gives the toughest battles to the strongest soldiers And so I speak ! I am wise oh YT Double 8 verified Called to serve Serving the caller in the name of snowman Frost base alpha graded as east3rn Dear papa It’s little Dominic ohh Dear papa For years I no fit see road Dear papa Many things I overcome Addictions Ice,Tramadol I don leave it all Dear papa Like father like son I fear nada I get your blood for my dna And I Dey eyes up So if they come again Me I ready shoot scatter For my dear papa For my dear papa So if they come again Me I ready shoot scatter For my dear papa