Lyrics: Destiny Sunday
Music: Destiny Sunday
Normally me no like no stress
You get the mind to dey beat my chest
Hot temper no fit to bake bread
[Shey you dey hear me so?]
No dey lie, shebi you wan flex
You follow guys wey dey drive e benz
Ur matter don dey high me seff
Veronica no go, all these guys go use you
If you like you dull ohh, dem no go see you
Veronica no go, all these guys go use you
Dem go play you katti katti till you turn trash e yeah
All time u been stressing
I know u been dressing
my money u been spending
my girl no do(do do o)
u don use juju make me I don
turn mumu. no go do me o
I been going home
Veronica no go, all these guys go use you
If you like you dull ohh, dem no go see you
Veronica no go, all these guys go use you
Dem go play you katti katti till you turn trash e yeah
pls don't leave me run away, cos I don't really understand
This your love wey drive me crazy
But you make me to cry again
But I feel it in my soul, and you make me
to feel lonely
All this pains am passing through, but you make me
To cry again
All I want is your love. Baby don't leave me
Coz I don't have anyone for me. Now am leaving lonely
Anything you want, baby I go buy other girls
Go start to jealous you, baby you don't want me
I know u been dressing
my money u been spending
my girl no do(do do o)
u don use juju make me I don
turn mumu. no go do me o
I been going home
Veronica no go, all these guys go use you
If you like you dull ohh, dem no go see you
Veronica no go, all these guys go use you
Dem go play you katti katti till you turn trash e yeah
Lyrics by Khandi Banky