Everyday I dey happy Everyday I dey smile Baba don bless my life Ah o shey baba Alhamdulillah For the blessings Wey we see for life
Cus everyday I dey pray Baba joor wa bami she As I dey work Make I no see gobe
Been on this hustle for years And I go give it what it takes I no go jonze ajeh
Won le mi oh oh Won ba mi ti Them carry bike Emi carry jet
Dem want to cus me calamities But I get god wey dey cover me Oh oh worimi worimi worimi Worimi worimi worimi
Family sef dey wait on me Cus na me and myself wey dey for me