Silent Prayer

Lyrics: Alarape Ezekiel Music: Alarape Ezekiel Baba mi o fe Jabo Oke rere I wan go, I wan go far If nah sin make u forgive baba I no wan to broke
Make I see my own do in many ways Make u shower me plus + many grace
Loju elegan mi kin ma gara Loju alaro pin kin ma para
As you don see many thing wey my eyes don see Wetin your gain when you hate on me Padi mi jhoor make u chase your dream No dey follow dem do eye service
Kani pe mo bola nle i for don go far Steady grinding i no fit loose guard Getty raba billion dollars I wan pull up in a beemer
Baba answer my silent prayer Make dem see my glory higher forever I no wan my giver turn to a beggar Bless my hustle I no wan be a lowlife
Dem no dey tell person My brother if you get raba no go shenk person U fit to do anything wey u like o Nah ur trouble dem go dey find o Buh no go follow them price o Tore moma lowo biti jago oooo
me i no wan go astray Nah why i dey stay my lane All the things i no dey say Fine boy no wan pass away
If you no dey pass my brain Better make u dey ur dey Let the blessings come my way Me i want to fly Marley
Baba answer my silent prayer Make dem see my glory higher forever I no wan my giver turn to a beggar Bless my hustle I no wan be a lowlife