Higher

Lyrics: Imole Eli Music: Imole Eli Praying to God for a long time But when he go be, I no know sha Ki omo alasho ma wo akisa Ki omo eleran ma je egungun
Haa, giver don Dey lack oo Mad person no Dey laugh again If I fall I go rise again And if he no work I go try again
Oribuku, back to sender You wish me bad make you surfer Imole no Dey tire Cus where I still Dey go,he still go far
See my love from Jehovah haa Am going higher never come down ha Praying for the good life If I no stop I go make am ( aah ha aah ha aah)
Say, Higher Kin Gbera Lola fatia aah Thousand tryer one winner Forgive me ama sinner (aah ha aah) Higher Kin gbera Lola fatia ahh Thousand’s tryer one winner Forgive me ama sinner
Never look down on me, am not sleeping too If you Dey grind for the pay, am not playing too Fo Oko kan pa eye meji, them say nah juju You be my working boy, I be your pastor too
I no won know, how the matter won be Won Mo ni ile say I Dey take cannabis All die nah die, I just won take the risk Say bye bye to the pains, I no won be the same
Fara yii Owo,Ko fara yii Ola Oma Mo pe oya to si sapa To ba de ti rimi loke no dey beef Tori oti pe tin Mo tin Sa Ipa
Fara yii Owo,Ko fara yii Ola Oma Mo pe oya to si sapa To ba de ti rimi loke no dey beef Tori oti pe tin Mo tin Sa ipa (Hummm Yeah hum yea )
Say, Higher Kin Gbera Lola fatia aah Thousand tryer one winner Forgive me ama sinner (aah ha aah) Higher Kin gbera Lola fatia ahh Thousand’s tryer one winner Forgive me ama sinner