Weakest link

Lyrics: Adeyeri David opemipo/Boi Driza Music: Adeyeri David opemipo/Boi Driza nobody dey for you my brother many whining buh I dey gallant see me I be one man soja a baby fileke le omaja all my guys Dem dey ball I dey find food to chop aye nika boya kin de bosho update about money gbewa make I sharply on my data cause owo oti mi o ra le te ba lo gbomo wole emi ti Mo fe Jaye wo male Mo fe Jaye wo male nii I be the weakest link for clique me I no guide and you say make I sleep on my ten toes I'm standing on bizz Na who get money go dey sleep me I no sleep,Mo Ranju Mo lappy mi my greatest fear Na mr poverty owolabi too sure gan all my nigggas don dey ball Ko Malo di amebo when them dey do money talk owolabi too sure gan all my nigggas don dey ball Ko Malo di amebo when them dey do money talk Sha'dura ni Ki n sha'min My brother Ĵowo shey ija nhi Me I no understand Wetin dey cross my path I no fit compromise I just dey smoke my ganja No wahala, gbowo tapswap Ba mi pe dealer mhi De ba mi ki sha mi I no dey hate rara my brenda [Me I go cause wahala 100% para para Lo Bere mi lowo big don Emi stubborn If you cross my lane You go face my wrath