Vibration

Mokile, mo kara oko I dey hot when it's just so cold Anybody wey dey try fumble At the end of the day dem go wan humble ah Fila timo wo sori No be play when it comes to my kpoli I be sinner but I dey holy Opelope mummy oloomi
Iwo sa ma womin tire Gbedu make my body kulee I be OG for this cartel No be play me i cun play for here
Iwo sa ma womin tire Gbedu make my body kulee I be OG for this cartel No be play me i cun play for here,
(ahh ahh ehhh ya ya, shay u dey feel the) (you dey feel the vibration gan)
(ehh ehhh ha ha eiya na, shay u dey feel the) (you dey feel the vibration gan o ah)
Show me love, Say i wan be boss If you show me love, you no go fall
Two times i see say d feeling e dey very proper And i can't get enough I Can't get enough mio kere
Iwo sa ma womin tire Gbedu make my body kulee I be OG for this cartel No be play me i cun play for here,
Iwo sa ma womin tire Gbedu make my body kulee I be OG for this cartel No be play me i cun play for here,
(ahh ahh ehhh ya ya, shay u dey feel the) (you dey feel the vibration gan)
ehh ehhh ha ha eiya na, shay u dey feel the) (you dey feel the vibration gan o ah)