Lyrics: Godday Moses Music: Moses Godday Young G Mozes on da plane wahala wahala (produuu) funds dey low, no funds dey high moral high my brother no go look am my broda no go chook hand
you die my money you wan discharge? wey you your mind go dey area no clear make men disembark make men disembark
yah, emeka don move as he hear Gbooos osakpolor self don leave men go the street don cast but still men mount the street don kaka but still men mount
area no clear make men discharge area no clear make men discharge bros area no clear make men discharge area no clear make men discharge
funds dey low key but moral high make men discharge area no clear shey na you dey form say you get mind small gbese and you don dey fear comot body if you no get money make them no go insult you for inside club hard guy hard guy, you dey form every day but i swear dem go cook you for inside pot
him mama warn man but e no hear him papa warn am but e no gree him still put hand now him eyes don clear him don put body now him mind don dey
area no clear make men discharge area no clear make men discharge bros area no clear make men discharge area no clear make men discharge
young g mozes on da plane produuu