Music: Billy Tales
So private
Living good life don't stress me
Me really wondering why some hating
No be say me no day rap with every body
Yea yea
Steady on my grinding
Me no fit kill myself for anybody
Got so many things am thinking
So many things I want to achieve
Money money on my mind
Make the money plenty till e full my body
Yea yea yeah
Money be the only thing wey go make me happy Yeah yeah yeah
One life
With a million dreams
More life
Everyday I pray
I see the sunrise from my window
Dream dey float like breeze e no slow
Small pikin wey dey run for street
Now e dey sing now e dey lead
Every man get him time to shine
Na God hand dey draw the line
Shout out to myself wey dey keep the dreams alive
i Where i carry my dream na inside heart
Man been bad since 19 O long
But i pray to Jah my journey still long
Make them no yarn say i be johnny just come
So I dey cast and bind B4 i grind
Pass me the cana make i puff and pass