Lyrics: Paul Chijioke Obassey/Patrick Esomonuka Obassey Music: Emmanuel Godswill Akpan Victory ahead Do not tarry in distress Victory ahead ehhhhhh Do not tarry in distress Rugged Yeah I been dey find Wetin I go put for mouth Who I go go en side Na so I been dey waka about dey wait my time
Them dey carry my matter about Them dey wonder if I’m thinking right Me sef no dey look their side Na why I tell myself
I tell myself Do not worry In distress In distress Victory ahead Ehhhhhhhh do not worry in distress Your help is near
Your help is near Your help is near
Your help is near
Your help is near Your help is near
Your help is near
Your help is near Your help is near
Your help is near
Your help is near Your help is near Yeah
Many many just dey come to my side to dey fight me But i can’t loose my self I’ll rather die fighting oh yeah yeah Make I just dey take one step step No pressure jeje I want good life I No want yeye Gimme straight thing no be one lege Eehhhh aaai
I tell myself Victory ahead Do not worry In distress In distress Victory ahead Ehhhhhhhh do not worry in distress Your help is near
Your help is near Your help is near
Your help is near
Your help is near Your help is near
Your help is near
Your help is near Your help is near
Your help is near
Your help is near Your help is near Yeah
Your help is near Your help is near Your help is near Ooooaai