More Deals

Music: Akaaimom Terfe James Bad boy from De jungle hope u know that? (Yeah) Say man ah coming With the vibes wey go enter (Yeah) Say man ah talking money eh Man ah talking money eh Say man ah talking money eh ( an an)
So brother if you never talking money Brother abegi no dey calli my phone Bring more deals on the low (More deals on de low eh) So Brother if you call me gee Make u gat my back on de low Cuz me never get time For ur fake love Me I wanna go out make I explore Ten days, man ah on the road If u getti business Make u call my phone Problem, make u call on God
So me say Say-make u bring More deals make we sign Cuz na Money-ney dey my mind Me I wanna get my pay o Bring More deals make we sign Yo yo yo (yeah ah)
Man ah coming straight From the jungle From Ushongo Where no one really know me So I buckle up And I put my shoes on From Ushongo now Man ah come to Lagos Dem don Dey feel my vibes Kele tell say she ah love my vibes Inna me room me dey cast and bind Gather all de bitches Call dem concubines (ay) So make u give me money When money dey dem Go call me honey (ay) So make u give me money Na money don dey cure my konji Break ur heart And I tell u sorry So no vex for me Make u no vex for me Make u no vex For me ay ya ya (eh ah)
So brother if you never talking money Brother abegi no dey calli my phone Bring more deals on the low (More deals on de low eh) So brother if you call me gee Make u gat my back on de low Cuz me never get time for ur fake love Me I wanna go out make I explore Ten days, man ah on the road If u getti business Make u call my phone Problem, make u call on God Mmm hope you already know? Make u call on God oh oh eh