S.M.P

Lyrics: Amadi Emmanuel Music: Marley Abdul 22 with the Frosh yeah ye As them dey who dey, who dey, who dey, who dey, who dey, who dey, who dey, we go who dey like that!!! I stand to ma feet and declare if you wish me well X2 God go bless you too gallant I mount, face ma fear, if you wanna Shakespeare, no forget you go see tempest Over taking is allowed e yo! Oluwa help me set my pass oh!! Bless our hustle as we work e yo!!! mind my bizz and smoke ma loud oh!!! Obstacles we jump and pass……. Dem been no dey pick ma call o!!! Show no love, dem no support e yo!!! By his grace we grind and ball o!!! they can never hold me down!!! my fire blazing dey can’t cool it down……. they can’t kill ma vibe I need this muller make e cool mi down…….. they can never hold me down, down ma fire blazing they can’t cool it down…….. they can’t kill ma vibe I need these muller make e cool, make e cool mi down I need this muller make e cool me down, down, down, down, down, down, down, down wuru wuru no fit hide my face their juju no fit make man shake, I decree by faith!!! no ojuju wey fit stop my grace slow N steady I dey run my race, roll my jay my way focus on the grind people just dey find abobby but na money I dey fine, gar no time waste billion dollars on ma mind, no forget say nobody fit stop weytin God don design I declare aje!!!!! make e cool me down…… down, down, down, down ye yeah!! for this life we go denge o! jeje o!!, sempe oh!!! they can never ever hold me down if you check well, I be spreadsheet wey go excel I swear no man can cool me down we go denge oh! jeje!! we sempe o!!! on God dey can hold me down Down, Down, Down, Down, Down, Down, ye, yeah!!! I stand to ma feet and declare if you wish me well X2 God go bless you too gallant I mount, face ma fear, if you wanna Shakespeare no forget you go see tempest!!! Over taking is allowed e yo! Oluwa help me set my pass oh!! Bless our hustle as we work e yo!!! mind my bizz and smoke ma loud oh!!! Obstacles we jump and pass……. Dem been no dey pick ma call o!!! Show no love, dem no support e yo!!! By his grace we grind and ball o!!! they can never hold me down!!! my fire blazing dey can’t cool it down……. they can’t kill ma vibe I need this muller make e cool mi down…….. they can never hold me down, down ma fire blazing they can’t cool it down…….. they can’t kill ma vibe I need this muller make e cool, make e cool me down, down, down, down, down make e cool me down, down, down, down, down ye yeah!!! gar abobby looking fly high!!! high!!! dey can’t quench my fire!!! big dreams man am aiming the top, wanna get so high!! high……