HOLY FADA

Lyrics: OREMODU OLUWABUNMI GABRIEL Music: OREMODU OLUWABUNMI GABRIEL Eehhhh they call me gabby
Lord ooo aye Pluto komando
Holy father Biko come down No surrender Till I touch down 50 million gan o tomi
No dey bother To dey beef me Just dey hate me Keep on looking 30BG self dey find me
Make I no fall oooo Aye Make I stand strong ooo Hey ah
Angeli To kpin ire Kpin re ko mi Kpin re ko mi iiii Kpin re ko mii
Angeli To kpin ire Kpin re ko mi Kpin re ko mi iiii Kpin re ko mii
Yad allah daiman fi hayati Iwo loba igagbo ireti ayad alshaytan min hayaati Gbogbo ogun mi ni Mo bori Yah allah alhamd lilah See my life Astaghfirullah Living my life and you’re asking me why Say I get pride E no be your concern
No more sorrows Ko de ni si sorrow Fala folo we go make the Owo Owo blow bi ALHAJI Pablo Follow oya let us go
Holy father Biko come down No surrender Till I touch down 50 million gan o tomi
No dey bother To dey beef me Just dey hate me Keep on looking 30BG self dey find me
Angeli To kpin ire Kpin re ko mi Kpin re ko mi iiii Kpin re ko mii
Angeli To kpin ire Kpin re ko mi Kpin re ko mi iiii Kpin re ko mii
Make I no see case wey go make me run relay I Get ballers wey dem dey for Mowe If you mezebu dem go carry you throway Dem go shenk dem go carry you throway