Lyrics: IFEDOLAPO OLUWAMOGBIELE
Music: IFEDOLAPO OLUWAMOGBIELE
Yaaa
Ife-Ezy
Blow Your Trumpet
Malagbos
Parararara
Make way make way
I'm on a freeway I no get brake
No time to wait, I make my own fate
Na baba dey run my race...
Lately, Lately
They really killed my spirit
I am resurrecting
No capping you see
Baba go make dem pay
Say what
Ifedolapo, Omo Pastor
Demo po, gbogbo Karamo
Boti wu o ri
I go blow my trumpet yaaa
(Sound it)
Ifedolapo, Omo Pastor
Demo po, gbogbo Karamo
Boti wu o ri
I go blow my trumpet yaaa
Sing
Pararara
Pararara (Sing)
Pararara
Pararara (Sing)
Pararara
I go blow my trumpet yaaa
Eyes on the Road
I'm focused
Telling you
I'm focused
Ride on Bobo
Pushing Forward
Yaaa
See dem, still fighting
They wanna know
How I'm winning.
Won fe modi abajo mi
I tell you my eyes don see shege
Last last Oluwa nim gbeni leke
Enemies elo fori so igi
Parararara
Ifedolapo (yes), Omo Pastor (yes)
Demo po, gbogbo Karamo
Boti wu o ri
I go blow my trumpet yaaa
(Sound it)
Ifedolapo, Omo Pastor
Demo po, gbogbo Karamo
Boti wu o ri
I go blow my trumpet yaaa
(So..Sound it)
Pararara
Pararara (Sing)
Pararara
Pararara (Sing)
Pararara
I go blow my trumpet yaaa
Ife no retreat, no surrender
Give them the tune, to remember
Give dem the heat, and the ember eh (I go blow my trumpet yaaa)
Dolapo no retreat, no surrender
Give them the tune, to remember
Make Dem sabi when you enter eh (I go blow my trumpet yaaa)
I don show, You can't stop me
See, I don show, ehn, you can't stop me