On Boyz

Lyrics: Ogbogo Moses Adekpe Music: Ogbogo Moses Adekpe Oluwa! dakun gbemi trabaye o Kinle lowo, kinle lola, kinle jalaye o eh Iboy, Popular to the world Wowo wowo o yeye Cri bem bem…. Se kama salo ni? From this country kama salo ni? Make we no make money? Se na bad thing say boys them get money? They want sapa to kill us like lion But we are strong like Zion Life is too short like carrot And we go talk am like parrot If you go sokoto Na Boys You go sokoto na boys Girls dem do Olosho Na boys Them fo wotowoto Na boys So me say….. EFcc on boys Family on boys Girlfriends on boys Police on boys Boys no Dey rest Wowo wowo wowo EFcc on boys Family on boys Girlfriends on boys Police on boys Boys no Dey rest Na watin I see for my country Boys no Dey rest Na watin I see I Dey talk Boys no Dey rest Cribembem Kilode te fin pariwo Kilode temaye lekoko Na person wey hustle go blow o And if I blow I go show o I have been singing for a very long time Bro I Dey hustle I Dey grind Boys Dey hustle on a different grind Sometimes we Dey cry But right now if money don come Se they want chase us till da kingdom come Right now if money come, come se them want take us to the high court…. If you go sokoto Na Boys You go sokoto na boys Girls dem do Olosho Na boys Them fo wotowoto Na boys So me say….. EFcc on boys Family on boys Girlfriends on boys Police on boys Boys no Dey rest Wowo wowo wowo EFcc on boys Family on boys Girlfriends on boys Police on boys Boys no Dey rest Na watin I see for my country Boys no Dey rest Na watin I see I Dey talk Boys no Dey rest Cribembem Oluwa, dakun gbemi trabaye o Kinle lowo, kinle lola, kinle jalaye o eh Iboy, Popular to the world