Diamonds

Drowning... Scatch FALECITY Urrrrhhhhhh !
Diamond Na VVSSS Men Dem Di gather for dig me Put am for mud i di cam clean I dey na for stock no di price me
Uh, Diamonds Cam for di ghetto we bloody I **** with a thot if she sloppy Gimme that pussy I chop am like zombie
Uh, Diamonds Work budget no di sleep They no di feel ya energy They know me For mboko they say i be G
Uh, Diamond Certify nangamboko We diamonds All ma nga dem For mboko diamonds I get blood for ma Eye show me diamonds
Baby na tchak Hold me that bag Gimme that strap Ma put them for down Who dey di yarn? Men di tok? Ambaboy dem Dey for the land Budget for truck Ghetto na blood Fire di burn, who be ya Boss? No chuck neck if u nogo involve Mon ah hustle by power by law Bullet di spray, body di lay Remeh don di doubt If yi get for di pray She be the hope I be the brain Blood diamond Na ma color for face Spare me that fake religion Woke up for sharp with mission Waka with faith if I die today then i ride With ma ambition No di bring that ya Pass for the future All ya flashin di End na for picture Feel the pain way I bear for ma heart But i tok fi di youth With the bad impression Tuma bodel with loving and passion But i may not buy her freedom We di live for the hour Way life no get meaning I come from a city where dey from
Diamond Na VVSSS Men Dem Di gather for dig me Put am for mud i di cam clean I dey na for stock no di price me
Uh, Diamonds Cam for di ghetto we bloody I **** with a thot if she sloppy Gimme that pussy I chop am like zombie
Uh, Diamonds Work budget no di sleep They no di feel ya energy They know me For mboko they say i be G
Uh, Diamond Certify nangamboko We diamonds All ma nga dem For mboko diamonds I get blood for ma Eye show me diamonds
I know say road For di life be too rocky I nogo chop ya shit For sika ya washing Freeboy dem dey rada Dem dey na office You no cam with warrant Yi mean say na cutting The jungle nodi Sorry pikin for bobby The patience way we get Don die for the tory You no know say Witchcraft di start for jelousy I no cam for church For cam enter na njangi Holla ma, where you di go I di follow now Cam for di ghetto We di holam down Give u ma heart But u wanna bounce Settle for down Nodi waka round Rain don di fall But we nodi drown Man of the match Mami 4 house Next of kin "Waaah" Which kind title we di find am Point that man finger Na four u go see am Enter nyongo nobe Fowl u go kill am Garri don di high Way na salt we di find am Ma hunger for budget No get yi salivar That man na ya man But yi die for ya corner You cale for kwata Di hustle with men dem The next day dey harma They change their ritment
Diamond Na VVSSS Men Dem Di gather for dig me Put am for mud i di cam clean I dey na for stock no di price me
Uh, Diamonds Cam for di ghetto we bloody I **** with a thot if she sloppy Gimme that pussy I chop am like zombie
Uh, Diamonds Work budget no di sleep They no di feel ya energy They know me for mboko They say i be G
Uh, Diamond Certify nangamboko We diamonds All ma nga dem For mboko diamonds I get blood for ma eye Show me diamonds
I love You CYN, I Miss you Sieni Ent Scatch