Say I Believe

Lyrics: Nsikak Bassey Okon Music: Nsikak Bassey Okon Hmm Hmm Hmm Ah Ah
Zeeg Yea yea yea eh!
If your heart is a prison my girl would you hold me? My dear no be so Coz if the money no dey Tell me shea you go dey o You go dey till the end o Many things like this gon break my heart Won dey put my man on a low low Hmm yea!
He no dey lie He can’t deny you Anything He talk na so e go be Mankind go deny you Man go run Things wey my eye don see oh no
He no dey lie He can’t deny you Anything He talk na so e go be See man go deny you Man go jah Plenty my eye don see oh no Uh! uh!
Do you believe? Say I believe Anyhow wey the matter dey o I keep my grind on a 100
Do you believe? Say I believe Anyhow wey the matter dey o I keep my grind on a 100
He say my man No go too too dey worry yourself When the money don land we dey go We go jam we go ball we go do many things We go fly, We gon never ever stay low As the money don land I say my manny don run all these years na lie you dey blow Make I tell you, you sef fit know
He no dey lie He can’t deny you Anything He talk na so e go be Mankind go deny you Man go run Things wey my eye don see oh no
He no dey lie He can’t deny you Anything He talk na so e go be You see man go deny you Man go jah Plenty my eye don see oh no Uh! uh!
Do you believe? Say I believe Anyhow wey the matter dey o I keep my grind on a 100
Do you believe? Say I believe Anyhow wey the matter dey o I keep my grind on a 100
Pat Magic Sound