Music: Xtofa/Chinonso Emmanuel Ome
Lyrics: Chinonso Emmanuel Ome
So many problmes Dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my snap with cheese
Let nobody come with motivate me, I just wanna do enjoyment Woah oh!
So from a distance far away…
Minding my business (away…
Don’t wanna fall victim oh noo
Carry your distress far (away …
Only God wey holy …
No let dem whine you (shade)
Don’t wanna fall victim oh no …
Take away this stress away
Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh)
I’m moving majestical (eh eh)
Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh)
I’m moving majestical (eh eh)
Nobody care nigga is your cry
Hop in the Benz dem kind
Pull up in a G wagon
For my country na crime
YEH!
Cause when it’s God’s time, nobody fit stop am
Nobody go press stop
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray make I no dodge am
Pray make I no rush am
Make am no hit you down
So from a distance (far away…
Minding my business (away…
Don’t wanna fall victim oh Noo
Carry distress (far away …
Only God wey holy …
No let dem whine you (shade)
Don’t wanna fall victim oh no…
Take away this stress away
Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh)
I’m moving majestical (eh eh)
Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh)
Sunday I go praise da lord (eh eh )
I’m moving majestical (eh eh)
Mad o…
….. the beat chef.