Music: Michael Osei Frimpong p/k/a PBee
prod. Beatz ken, Ranking_made_it
Yese you be the devil o
I swear I go sell my soul to you
I want ask you one question
I beg wey kind of strain you be?
You dey high me like Bruce Banner
Sometimes too you dey high like OG o
Hwana na mede bɛ compare me dɔfo pa
Moving like sey she's been possessed
Ginger me babe I no dey pretend
Hot like akpet 100 percent
How in the hell I no go be straight o
Makoma mu Linda
Wo ne makoma mu hemaa
Na you way dey leak ma adrenaline
Darling without you man I feel soo weak
Don't you know you the one for (me yeah)
Come close baby come closer
Body no be firewood make you come closer
Kpangolo no go play you kpangolo (uh)
On your marks baby get set
Make we go far otilo
Your body be miracle
Your body be wonderful
Your body be the temple
Way dey dey talk all the rest chapels
Oh Lord please forgive
I go lie sin with this babe
Make she no get off my white
Cnfa ne suban fin stain cloth
Moving like sey she's been possessed
Ginger me babe I no dey pretend
Hot like akpet 100 percent
How in the hell I no go be straight o
Makoma mu Linda
Wo ne makoma mu hemaa
Na you way dey leak ma adrenaline
Darling without you man I feel soo weak
Don't you know you the one for (me yeah)
Come close baby come closer
Body no be firewood make you come closer
Kpangolo no go play you kpangolo (uh)
On your marks baby get set
Make we go far otilo