Money Long

Music: Offiah Anthony Ikechukwu t/as King Perryy/JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI/OG Sterling/Tony Dike OGBE IYOO CONTINENTAL CONTINENTAL
As I Dey hustle my kpa Hustle hustle Make e Dey rise o Make e Dey rise o Yo yo As I dey live my life Ibari I Make I dey smile o Make I dey smile
Make my money long o Yo yo yo Make the money long o Yo yo yo As I dey hustle all night long Yo yo yo Make mi money long o Yo yo yo
Chants *
Bete suya Bete suya bu n’aru nama man on duty 247looking for daily manner My blessing agbalagba Acholomu wahala Dedicated Abialom ikili hannah montana Aloba give am chance Amaka come and dance Ajebo hustler my weak point Dollar & pounds Maka the kpa amukwam anya till morning mass Gbaa kpim! Adilo akpo uga na round about Muwa bido ebidogom onye agbakwana oso Nke nkem ako nam ego tolo ogologo My ice muke muke Iyanga tolo tolo Inugo ogbodo nozikwa obodo oyibo Unbothered when I’m in the airport boarding Make my money long make my money long ooo I have a testimony e taste gom money
Make my money long make my money long ooo
Make my money long o Yo yo yo Make the money long o Yo yo yo As I dey hustle all night long Yo yo yo Make mi money long o Yo yo yo