Real Love

Music: Onyedika ikezue Early morning sweet talk oh We no go dey look clock oh Holidays travel round the globe oh For your back oh Ahhh Make I take you serious oh You Sabi locate my G-spot oh O na- adim Ka Ai effect oh Effect oh eh
Ehh eh Enye mu nyenu onye Asim obum nwe ah Baby I been think say e no dey Real love oh Real love oh
Ehh eh Enye mu nyenu onye Asim obum nwe ihe a nile oh Baby I been think say e no dey Real love oh Real love oh
Ada Ada na imaka Too fine na ichaka Too tall ina elecha Pepper dem ina ebecha
First time I don feel real love Baby too set real curves I no Dey hype am na real talks Ona agbarim isi I Dey go nuts
Achalugo malu na I go keep u forever I go Dey for you now and whenever I no go cheat on you no never I go tell the whole world Say u be my shima
She sabi cook and she sabi do First day i said I do (seh) Everything for life na me and you (seh) Cos u gat me losing all my cool
Nne gwa ndi be gi that I am coming Double the list I ain't running I go pull up with my guys Anyi efebe money For the whole night till morning For the whole night awuba money
Ada Ada na imaka Too fine na ichaka Too tall na elecha