Lyrics: Marshall Lambert Joshua
Music: Marshall Lambert Joshua
DO ME DETTY
INTRO;
[Chant]
hmmm ye ye
Yeah... ye oh yeah oh yeah
Uhh, Yeah... ye oh yeah oh yeah
Dance jeje, dance jeje eh,
Dance jeje eh hey, dance jeje eh hey eh
Dance jeje, dance jeje eh,
Dance jeje, dance jeje eh hey eh
VERSE 1;
As e don tey
wey you don dey
Eye me bebe
Me and you we go dance today eh
My way
No be your way
No be lele
Nwanne come nearer make we dey today
You gimme gimme lovin
Me I want your lovin
Na you dey gimme lovin ehiii
You gimme gimme lovin
Me I want your lovin
Na you dey gimme lovin ehiii
[Chant]
hmmm ye ye
Yeah... ye oh yeah oh yeah
Uhh, Yeah... ye oh yeah oh yeah
[Chant]
hmmm ye ye
Yeah... ye oh yeah oh yeah
Uhh, Yeah... ye oh yeah oh yeah
VERSE 2;
I know sey you want me baby no deny
Even me sef I want you bebe no be lie
Don't do me detty
I be your daddy
We just want to party, Party
[CHANT]
Yeah iye heyy eeeh yee
ye hmm yeah
le le le,
le le le le.
[Chant]
hmmm ye ye
Yeah... ye oh yeah oh yeah
Uhh, Yeah... ye oh yeah oh yeah
Omo na Rockstar Rock-Us iyo eh yeah eh hey