Balance

Music: Oluwasogo Richard Oladipo All aaf mi a sorrow Strain mofin gbe fo I no like Dey cuz gobe
The only thing wey fit vex me Maybe u don puff my kpo Fii me I no Dey trust gele
So me wake on my kneels I pray for me needs Nobody gon do So me stack no defeat Aaaah aaahnnn Jah all my sins forgive Pull yah me glock Dem run from mi crib
But me see no dem Dem yah fii criticizes Benjamin I dey chase Stay Up till like 3:30 Timoti sha many sites Please check mi songs Dem up for yah streaming sites
Say nobody fit relate oooo The bag i dey chase Before u bath go update Shomo pe enu Oshey
Life no balance My brother Life nooo ooo Some Dey jaye some Dey suffer Life no ooo My sister Life no balance Life no ooo Owo la n na no be paper Life no balance
Shebi na my life I go live one time So I gotta pay the price Shout out to my day 1 fans Yeah yeah Dem dey chop me die
Why u go Dey hate me Am just poor boy Wey dey try succeed Leyin marle mi Koma si e lomi Me I just wan sing Oooo sing ooo sing
Yeah One time tawa bati yooo Puff puff pass let the Cali roll I no Dey hear ti o ba ni yowo 2 ear pods nimo ko seti ooo
Say nobody fit relate ooo The bag I dey chase Woah woah Shey you dey find update Shomo pe enu Oshey
Life no balance oo My brother life no balance o Some dey jaye some dey suffer My sister life no balance Eeh eeh No be paper Owo la n na no be paper