No Pain No Gain

Lyrics: Aduragbemi Kayode Music: Aduragbemi Kayode Ras, Tizzy Pon Dis One Oh na na na eh Five lamborghini for my garage Bless my way with the dollar, Aduraboi
Won le mi won le ba, I've told dem make dem wait for their time Na God grace no be lie, don't judge my present check my past Been on the road for a while no be today I don dey on my grind Ain't not gonna lie God dey my side alhamdullilah
Five lamborghini for my garage, bless my way with the dollar I know I'm a sinner Na why I dey pray ki raba mi ko le sanra To ba tife shumi ma pe baba, cus ohun loni kin ma foya Stacking up my paper stacking on my paper, t'owo mi ba de aya wo a ja Oh oh oh oh oh oh One day mo ma gbera No pain no gain eeh B'omode o ku agba lon da Oh oh oh oh oh oh One day mo ma gbera No pain no gain eeh B'omode o ku agba lon da
Omo ologo won le, won le ba Bad wishes wey dem wish no be mine Cus time no dey mo gbera moti ja Double my hustle cus I no want fila Billi Billi yen na hin be dey my mind No dey too cap I dey face my grind Ori buruku that one no be mine Cus titi layi layi I go still dey shine Bless me one time cus emi lo kan Ayo shin bo b'ekun dale kan Ola to por to de ma pe gan Bi eni gba wire ki de ma jo gan No retreat no surrender, hustle make my life better Leave dem make dem just dey wonder Tizzy jon mo Na God dey run am ah
Five lamborghini for my garage, bless my way with the dollar I know I'm a sinner Na why I dey pray ki raba mi ko le sanra To ba tife shumi ma pe baba, cus ohun loni kin ma foya Stacking up my paper stacking on my paper, t'owo mi ba de aya wo a ja Oh oh oh oh oh oh One day mo ma gbera No pain no gain eeh B'omode o ku agba lon da Oh oh oh oh oh oh One day mo ma gbera No pain no gain eheh B'omode o ku agba lon da
Asiko laye yes I know As you dey do bad things make you know Cus one day you go reap what you sow oh
OG lo mix e