Lyrics: Olabiyi Sikirullah Adam Music: Olabiyi Sikirullah Adam Ehhhnn ahnnn ahnnn Boi Federal....Let them know ooh ohhh It’s Gbemzxy the hottest Producer Deliz Omolope Akiiikaa Ahhhnn ahhhnnn Ummmm ahhnnn Eehh i am I am I am Billirano
Only money fit to give me joy the If no be money matter Ebiwon kinaa so Sometimes pussy no dey turn me on Me just wanna get this money ehh I no fit japa for the Sapa Normally boys turn to Grandpa Oro aye lomumi masaka If today no work tomorrow fit better ahh ahh I no fit to sanile ooo Sanile Nah money matter make me run away Run away oooh Run Away Nah money matter make run away....
Akiiiikaa.....Rey Obi toriba danisi sheybi be lamagbe Awon kan foju keremi wonni mileand rale Ibi temi detiwa Adura langba Akin sepe More money more blessings koluwa gbemileke Ota fejekin seke timba side kin rere Enimowe lomo way mo durore bi sharafa Yoruba loni Ibadan Hausa loni Taraba Awon he turkey iwo wafe fun awani cassava Won law in morinko won loun form Abeni Salawa Omo toun binu omo toun pàrá Mofunwo lodindin won tun gba jara Awon melos ino nati jawa Them like me for hood I Dey seal up for area I be hustler I no be lazy man Emigan fema lefo talosope kosowo Leko
Only money fit to give me joy the If no be money matter Ebiwon kinaa so Sometimes pussy no dey turn me on Me just wanna get this money ehh I no fit japa for the Sapa Normally boys turn to Grandpa Oro aye lomumi masaka If today no work tomorrow fit better ahh ahh I no fit to sanile ooo Sanile Nah money matter make me run away Run away oooh Run Away Nah money matter make run away....
Emioma wale aye maya Gbogbo ogun mi I won conquer Orun nile aye loja So we pray make we no suffer Uhhnnn But we keep on elevating Oda koda awon temi wonma gbomi.... Enemies keep on hating Back in the days them no like me... We started from the TRENCHES All I no nah to show love to my homie...nnn We just Dey give them what the wanting Everyday by day I see Jah blessing...nnn We started from the TRENCHES All I no nah to show love to my homie...nnn We just Dey give them what the wanting Everyday by day I see Jah blessings all over me
Only money fit to give me joy the If no be money matter Ebiwon kinaa so Sometimes pussy no dey turn me on Me just wanna get this money ehh I no fit japa for the Sapa Normally boys turn to Grandpa Oro aye lomumi masaka If today no work tomorrow fit better ahh ahh I no fit to sanile ooo Sanile Nah money matter make me run away Run away oooh Run Away Nah money matter make run away....
It’s Gbemzxy the hottest producer
We started from the TRENCHES All I no nah to show love to my homie...nnn We just Dey give them what the wanting Everyday by day I see Jah blessings all over me