Music: Kazeem Taiwo/Timileyin Rasaq
Sey dem call me timgud yeah
Papa leave us go
Mama carry go we follow go
Three years I con
Dey very strong
Leave mummy's hood
Con stand alone
Stand all alone
One man mopol
One man mopol
Timgud emi o kin se ojo
But as strong as I dey
The pains dey make me shake
Sometimes the pains
Dey get me crazy
Me undisputed heavyweight
But as strong as I dey
The pains dey make me shake
Sometimes the pains
Dey get me crazy
Me undisputed heavyweight
The pains dey make
Me shiver shiver
Shiver shiver shiver
The pains make me shiver eh
Me undisputed heavyweight
The pains dey make me shiver
Shiver shiver shiver shiver
The pains make me shiver eh
Me undisputed heavyweight
Aaah ooh ah ah ahn
I say no more drama
Rock shows from
Mainland to island
My music don dey waka
Music carry me go worldwide
And I don kana
Music industry no be fight
And I trained myself
So special me hustler ah ah
But as strong as I dey
The pains dey make me shake
Sometimes the pains
Dey get me crazy
Me undisputed heavyweight
But as strong as I dey
The pains dey make me shake
Sometimes the pains
Dey get me crazy
Me undisputed heavyweight
The pains dey make me shiver
Shiver shiver shiver shiver
The pains make me shiver eh
Me undisputed heavyweight
The pains dey make me shiver
Shiver shiver shiver shiver
The pains make me shiver eh
Me undisputed heavyweight