Feel So Blessed

Lyrics: Lexzo Music: Lexzo So Many Wanted Souls Out There No Loose Guard Cause Life's Not Fair Pray To God As I Face My Fear Good People Is Somehow Rear
Kima balejabo I Watch My Steps I Dey Wish You What I Wish Myself Make We No Jam Agbako Of Death At A Young Age Amin Ashe
As I Dey Do My Thing Make Nobody Trespass Base On God Wey Dey Use Palash We Fit Don Cast If To Say Na Jazz
Bi Moshen Jaye Ori Mi Dem Dey Vex Can't Explain Cause I Feel So Bless Drink Water Make You Mind Your Business

Ahhnn Ahhnn Ahhnn Ahhnn Ahhnn
Orimolade No Dey Sleep Ohhh Ohh Entertainer They Call Me Lexzo
Me I no Worry E Soon Set Gimme Little Time, Make I Spice It Up With Curry Everything On God If Them Like Make Them Talk Emi Moma Bori For The Little Things That I Do I say I am Sorry Oh I Say I'm Sorry
As I Dey Do My Thing Make Nobody Trespass Base On God Wey Dey Use Palash We Fit Don Cast If To Say Na Jazz
Bi Moshen Jaye Ori Mi Dem Dey Vex Can't Explain Cause I Feel So Bless Drink Water Make You Mind Your Business
As I Dey Do My Thing Make Nobody Trespass Base On God Wey Dey Use Palash We Fit Don Cast If To Say Na Jazz
Bi Moshen Jaye Ori Mi Dem Dey Vex Can't Explain Cause I Feel So Bless Drink Water Make You Mind Your Business
Ahhnn Ahhnn Ahhnn Ahhnn Ahhnn
Orimolade No Dey Sleep Ohhh Ohh Entertainer They Call Me Lexzo
So Many Wanted Souls Out There No Loose Guard Cause Life's Not Fair Pray To God As I Face My Fear Good People Is Somehow Rear