Lyrics: Akinlolu Ganiu Ayobami
Music: Akinlolu Ganiu Ayobami
Wasabi don’t love me
I never see the reason you go love me e
Me wey no fine and e no bother me
I never see why i deserve all of this
She call me
Mama tell me say dulling no be for street
Money over bitches sheyn ja yin
Kolobi mi high hustle mi lo high mi
E be na my hustle wey I go do figba milli
Calling Me for night poti pe oti shey firi
I been on a moody
I been reason Santorini
Party with Amiri
Carry kele Toni booty
If I get a porche , e kuku no bad ah
Die trying Nah , pada daddy pada a
Stack it to the ceiling , ladies dem go jam pack
Jam Pack likee Chelsea signing
Hustle mi ti high mi
Brother no dey whine me
Kele wan dey high me
Kaka ka titi katiiii
I dey reason like bandit
Cater for mama mi
Living on a high key
My nigga no dey whine meeee
I don’t wanna call you back
If you wanna call me back
Call me back ah ah. Ah
Arewa okin mi o
Why you wanna kill me o
Omoge no be by forceeeee