2024

Alright Ladies and gentlemen incase you don't know it's Nickelxon lord of interesting Mr we no dey rent cars Eh Give dem Zale le
2024 Me I don come again Like person when dey play ball Score again I go make am or I go try again If you like make you laugh na your own you dey I'm not struggling bro I'm already made I just want to make it bigger and a better way I don't care lifestyle me no dey send person If you beef me I go beef you You go learn lesson
What you talk about o Nickelxon Say na me d want o Na we dey give dem vibe o Back to back we dey top the chart o What you talk about o Nickelxon Say na me d want o Na we dey give dem vibe o Back to back we dey top the chart o
Zele le! Zele le! Zele le! Zele le! Zele le! Zele le! Zele le! Zele le!
I no be DJ Khalid but you know say me one of the best Bet no too far from me I beat up my chest Very soon they will find us like we herbalist Juju man, who na dey find juju man ? Trust nobody enemies dem dey come as friends No impress everybody dem dey find finesse Even if gat to dance look back make you look the rest then you breast when you don dey press Getting bigger everyday I no be small Pikin Top person when you know, know say I be rich Pikin I dey fire like man and woman wen dey find Pikin Enough oil dey my head me I be great Pikin 2024 Me I don come again Like person when dey play ball Score again I go make am or I go try again If you like make you laugh na your own you dey
What you talk about o Nickelxon Say na me d want o Na we dey give dem vibe o Back to back we dey top the chart o What you talk about o Nickelxon Say na me d want o Na we dey give dem vibe o Back to back we dey top the chart o
Hammer mix!!!