Follow

Lyrics: James Mustapha Music: James Mustapha Follow Follow aay ay Plenty Plenty Currency go Follow Follow ay ay
Money Follow Money Follow aay ay Blessing Blessing sef fii come go Follow, for my motto,be me Logo ,nor dey Joke oh,for me purpose, Purpo aay ay
God me beg gii ,easy for my proposed For my Propo aay ay ay
Bringing work oh Work oh work oh work oh
For this sii thing, dey make mind dey Blow woo oh oh oh oh, no no no, oh oh oh .
I no wait anything Ahn ah ah But Daddy tell Lel me Ah aah ah I still dey wishing you Ah aah ah Me God dii Shocky you Ah aah ah
I no wait anything Ahn ah ah But Daddy tell Lel me Ah aah ah I still dey wishing you Ah aah ah Me God dii Shocky you
Yaysu , shy be me I dey, reason me I dey, dey look, me my time l wait, nor dey me complain, Hustling, For your side I dey, watin give I take, overlook , what ever dem say, focus on my lane nnn
For this sii life no complain make you dey dat your dey no be race me dey race , Na Money me me dey chase nor dey wait wait nothing for we dea this Century.