Another Day

Music: SEVENISEVEN I dey carry my cross While I'm standing on bidness If my brother hate you Then I hate you it's just bidness How to cure my conji nah To carry your missus Bro say make I focus Forget all that bullshit If I did you wrong Then I'm sorry you deserve it If I do you wrong Then you special and you Worth it Ignorance is bliss don't you bring That shit around me Seen the love Seen the hate yehi I see disguises
Oluwa burna I go realler than the 90sss Just another day in the trenches If I want it I go get it, no advices I no send your mama Cause no be she born me
E go shock em cause i found a way They talk about shame Like we don't know the pain Play the hand that was dealt Ain't no other way Take your heart of the sleeves When you play the game Hope sey I get time to Repent cause Wetin we don do bros I swear them for done jail us We keep making moves bruh And if them no choose us Or stars don't align bruh I still ****ing shine bruh My mama know I stubborn Say It's love nigga Do you really wish me well If we getting this bag Ain't no kiss and tell The Things wey I For do dey really make me fear I don dey find this money since nine years
Oluwa burna I go realler than the 90sss Just another day in the trenches If I want it I go get it, no advices I no send your mama Cause no be she born me