Who Dey breet

Lyrics: Rasaq olorunnishola Shofoluwe Abefe Music: Rasaq olorunnishola Shofoluwe Abefe Billz to the world . (Shaddex on the mix) OLORUNNISHOLA Billz again (eei ee I Eeh ) ARO DOLLARS…..eeeh Daz wah dey calling me Jeje,,jeje,,je Hmmm….. Watimagbo Hmmm…..Watimagbo Hmmm… watimagbo. Everybody with their own problem Anything wey dem talk…iwo mawobe Who goes there?!!!!! Don’t go there! Where money no Dey… me I no dey there. **** anysh!t… me I no dey care. K*ll dem all .. me I no dey fear . I be small dude wey no like to Dey stress….. I no dey lie I’m,, Kizz Daniel. Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?…..breet! Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?…..breet!. Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?…..breet! Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?..ee (breet). Watimagbo… (Am a presidential ) Watimagbo.. (with some credentials ) Watimagbo..(Aro Dollars ) Watimagbo…(aah ahn ah ahn) Watimagbo… (Am a presidential ) Watimagbo.. (with some credentials ) Watimagbo..(Aro Dollars ) Watimagbo…(aah ahn ah ahn) Who Dey?.. Who dey echo Forward lemi…Eeyan pecco Anyhow e wan be.. me I don’t know. Sha ti get money,kudi, Ego. What are you saying?….say where dem dey? ME .. Am a Badman.. Towobade won a de panumo. No be lie (lie lie).. me I dey try (try try) I dey work hard (hard hard) coz I wan go high (high high). No be lie (lie lie).. me I dey try (try try) I dey work hard (hard hard) coz I wan go high (high high). I dey try…., BILLZ ON THE MIC Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?…..breet! Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?…..breet!. Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?…..breet! Who dey?………..breet! Shey nah you Dey?..ee (breet). Watimagbo… (Am a presidential ) Watimagbo.. (with some credentials ) Watimagbo..(Aro Dollars ) Watimagbo…(aah ahn ah ahn) Watimagbo… (Am a presidential ) Watimagbo.. (with some credentials ) Watimagbo..(Aro Dollars ) Watimagbo…(aah ahn ah ahn) Watimagbo…sho mo PECCO Watimagbo.. FORWARD Watimagbo..ee Aaron Watimagbo…Fakky Teejay Watimagbo… Sho mo Baron Watimagbo.. TIde blockchain Watimagbo..eee ee Mide click Watimagbo.. Makeekberry Watimagbo…young wire exchange Watimagbo.. Almìghtÿ Drēhžÿ Watimagbo..Shokulele Watimagbo…Danny young Watimagbo… Sho mo Labman Watimagbo.. Ibrahim Ladi Watimagbo..Tundex judgement Watimagbo.. hmm hmmm