Music: Kiddo Dest
Ah royal
Turn me on
Hmmm
Uhhhhe ahhhh
Hmmm
Uhhhhe ahhhh
Hmmm
Uhhhhe ahhhh
Kiddo dest wetin dey sup ?
Spaceship
kini spaceship
**** ah spaceship
I wan go this beat crazy
won le mi awon bad
Gan timileyin metate me
walai I'm trending
its splendid
how I'm I gon be spending
okpo it's plenty
more funds more funds
More funds more funds
somebody should save him
so lit my boy
So lit somebody should save him
nobody fit slay this
like I slayed
This nobody fit slayed this
Walai I'm trending
its splendid
how I'm I gon be spending
okpo it's plenty
more funds more funds
More funds more funds
Uhhhhe ahhhh
More more more more
Uhhhhe ahhhh
More more more more
Uhhhhe ahhhh
More funds more funds more funds
Uhhhhe ahhhh
Oh lord I'm trending
Straight out the trenches
Wahala it's plenty
Make nobody stress me
One time for mah guys from the ghetto
Way dey press phone on a 24 7
He funny cause where
I come from na the ghetto
So me I nor go forget oh
Many wan make I death roll
Many wan mk I fall
But me I nor fit let go
So I stay for mah circle
Anybody way touch me
That person go lego
1,2,3 let's go
Stand on my ten toes
On god
I'm on funds
I nor fit stagger at all
Oya leave them make dem talk
I'm on funds
More funds more funds
More funds more funds
Uhhhhe ahhhh
More more more more
Uhhhhe ahhhh
More more more more
Uhhhhe ahhhh
More funds more funds
More funds more funds
Uhhhhe ahhhh
More funds more funds
More funds more funds
Uhhhhe ahhhh
More more more more
Uhhhhe ahhhh
More more more more
Uhhhhe ahhhh
More funds more funds
More funds more funds
Uhhhhe ahhhh