Different Pattern

Lyrics: Aliu Wajud Adisa Music: Aliu Wajud Adisa Different pattern with a different story But the end of the story we are all chasing the big bag All the sover wey man go though E Dey pain me at the end of the story man go still pai
Kilowade omo ile aye ason We all born to win amope ile aye ogun nii All man for him self Man no fit talk owan toju rii Ikon toko waju sii eni kon eyin loko selo mii
Why a nigga shenk a nigga Because a dur I get many plain but owo loshojoro I no come here to do composition Temi sha tii lowo
Owoooooo Ape Kanu kooo Ibi tegbe mih batin nowo majen kawo koo Owoooooo Ape Kanu kooo Ibi tegbe mih batin nowo majen kawo koo
Hook If nah kudi make I get am If nah kaluba make I get am If nah money make I get am I go balance dem if dem check am ooo
If nah kudi make I get am If nah kaluba make I get am If nah money make I get am I go balance dem if dem check am ooo
Second verse
As I never get am oo no be say I go relent Moya tele jeje make I no fall seh Everytime I reason all I want is money I still dey find make I no go lost
Shebi na kaluba Alubarika Loju make get am Ise koni owo I gats too hustle hard Working 24/7 make I get am Always see me on the road still dey chase am
I no fit dey Run pass my shadow Mama tell me say life na yolo Make I move forward make I no slow
I no fit dey Run pass my shadow Mama tell me say life na yolo Make I move forward make I no slow