life & death (freestyle) (freestyle)

Lyrics: Ogunleye Olajide Solomon Music: Ogunleye Olajide Solomon Smith Beatz
Ahnnnnnn Ahnnnn Ahnnnn
Nobody knows wetin me I dey face
Normally me I dey dey my day Nobody knows wetin me I dey face
Ahhhh Normally me I dey dey my day (My day) Nobody knows wetin me I dey face (Dem no know Γ²) Sometimes it’s like I dey craze (Skoin skoin) Koromi KOJOwon Loju Show me grace Cause these days My matter no allow me show my face Me dey Me dey depressed Me crazy Sef
I been on my own Fighting my demons on a low Bad energy make dem go And if dem no go Broken bottles Oo
Aye yin ma ta Eyin were somebody You been wishing me downfall Oo
Won ni wonfe bami ja Moti japa Won wami ka Money is important Jokingly she say she no want me again So me I cut her off Bad boy wey no need somebody again
Ah Normally me I dey my day Nobody knows wetin me I dey face (Dem no know Γ²) Sometimes it’s like I dey craze (Skoin skoin) Koromi KOJOwon Loju Show me grace Cause these days My matter no allow me show my face Me dey Me dey depressed Me crazy Sef
I been on my own Fighting my demons on a low Bad energy make dem go
I been on my own Fighting my demons on a low Bad energy make dem go And if dem no go Broken bottles Oo