Music: Eskizz
When things are hard I got no one to call
Families are shouting bobo must to chop
Gat bills to pay I gat no where to go
If you understand me Shey you go wait
Me I know fit talk Wetin my eye don see
W and w you know tha kind thing
Make we no go wavy I gat story to keep
If you never hammer Shey your mama to sleep
Huhn
So blessings shall follow me
People wey Dey bad mouth me i no see them again
Iyanu a shele all the pains on yesterday I swear I no go feel them again
Coz whenever I smile dem know say e chooke o
As I Dey work I no go see isoro
When things are hard I know who fit relate o
Talk for my back and laughing in my face
Tori emi gbowo gbowo lori ekun ni no wa
Baba mo tun de motun de afi owo mu oti
Ko ni ku si ojude eh
Ebe ni mo be aiye ki aiye ma pa kadara wa
Da si aburu nah money I Dey chase
Nah money I Dey chase eje jo ju mi se
So awa de si e lorun
Ma bo wahala si wa lorun
Hunh hun un …….