He's got the whole world in His hands

Lyrics: Oghosa Joan Ediagbonya Music: Oghosa Joan Ediagbonya In His hands In His hands In His hands In His hands He's Got The Whole World in His hands
Make we talk this matter See matter The matter dey my mind Omo e dey my mind See how things just dey swarve Like Jangulover Anyhow wey e be Just chill cos Baba God dey
Check how far you don come You just dey put in work My Guy you dey try This no be time to Tire Blessing go Wole wa Komalor fara wehhh Anyhow wey e be Just chill cos Baba God dey
These things e no be mistake My God He never fails Worry dey blind But I dey see by Faith Yes i dey see by Faith He got the whole world in his hands My matter sef dey Him side No worries No stress Just Chills Baba God dey
Wole wa Wole wa Blessings must Wole wa Wole wa Wole wa Blessings must Wole wa Wole wa Wole wa Blessings must Wole wa No worries No stress Just Chills Baba God dey
These things e no be mistake My God He never fails Worry dey Blind But I dey see by Faith Yes i dey see by Faith He got the whole world in his hands My matter sef dey Him side No worries No stress Just Chills Baba God dey
Wole wa Wole wa Blessings must Wole wa Wole wa Wole wa Blessings must Wole wa Wole wa Wole wa Blessings must Wole wa No worries No stress Just Chills Baba God dey Yea yea
In His Hands In His Hands In His Hands In His Hands He's Got The Whole World in His Hands In His Hands In His Hands In His Hands In His Hands He's Got The Whole World in His Hands