PRAY FOR ME

Lyrics: Komlatse Winner Music: Komlatse Winner Oh no no no no Nooo yeaah Thousand blessings one dawg Many blessing one dawg Oh lord have mercy All this bad belle people want dey stress me But Eledumari wey dey bless me I carry fire and nobody fit to quench me Aaaii killing me softly All this many kele they come be deadly Man i thank god i am so godly and I can't Believe See Why somebody go dey block my shine Whine that body no dey waste man time If e no be money no dey call my line Rocking my gucci and I rock my nikey nobody fih to contest me I getti God i getti protection Holy Ghost fire be my protection And only god i give my confession They just know my name ,they don't know me I sabi dey my lane me i no dey gboli I sabi dribble like me i be the messi I am the goal king ,am the goal king They just know my name ,they don't know me I sabi dey my lane me i no dey gboli I sabi dribble like me i be the messi I am the goal king ,am the goal king Pray for me oh Tell my mommy mek e pray for me All of this girls too dey shake body Olla this girls too dey shake body oh yh yh Pray for me oh Tell my mommy mek e pray for me All of this girls too dey shake body Olla this girls too dey whine thier body well Steady balling man get no reason Man no fit go prison Season to season like Manchester Mandem we still lead And all over the world dem know Kpando,ashaiman to warri dem know Man no sabi lose only winning I know And it’s all about the money dem know oh oouu I no Dey jiga , If you get the money use am “Deka deka” Mek u never “Damu” my jigger I tell you Say u don’t wanna know my nigger I no Dey jiga , If you get the money use am “Deka deka” Mek u never “Damu” my jigger I tell you Say u don’t wanna know my nigger See They just know my name ,they don't know me I sabi dey my lane me i no dey gboli I sabi dribble like me i be the messi I am the goal king ,am the goal king They just know my name ,they don't know me I sabi dey my lane me i no dey gboli I sabi dribble like me i be the messi I am the goal king ,am the goal king Pray for me oh Tell my mommy mek e pray for me All of this girls too dey shake body ,all of this girl too Dey shake body oh yh yh Pray for me oh Tell my mommy mek e pray for me All of this girls too dey shake body , Olla this girls too dey whine their body well