Blow

Uh yeah Uh yeah yeah yeah yeah (It tite tunez on the track) The Saint Entertainment eh eh(eh eh) Comfyteebroda leleyi (Nobledahjay on the mixtate)
Many many things weh I no fit talk Wetin man go do(wetin man go do) How man wan survive (How man wan survive ), Steady on my grind and I Dey I dey pray to God Make he sure for me(make e sure for me) E go go do am for me( e go go do am for me) Eh eh Sheybi na you say make I no fear So I dey hustle and & I stay focus Tete bamise o ojรณ nlo Enemies dey wait for my downfall Oh yeah E never start to dey set Pekele Pekele won sรฒrรฒ Simi seh o P'awon egbe mi gan won ti ngun benz o
But baba when me I wan blow oo (blow oo) Gbogbo egbe me nowo o o (yeah) Awon fans mi duro de mi kin k'orin kojo When me I wan blow ooo When me I wan blow oo when me I wan blow oo (blow oo) Gbogbo egbe me nowo o o (yeah) Awon fans mi duro de mi kin k'orin kojo When me I wan blow ooo When me I wan blow o o
Me i gat to fly Me i gat to blow Me i gat to take the flag to the world Me I no go stop until I reach the top Make nobody come my way I no go stop Me I no Dey mind To risk it anytime People tell me No No say I no go blow Emi omo ologo soon dem go know Cos I gat to do everything for my mum (eh eh) Just wanna live a goodu goodu life Evri oda day & evri oda night Spending money like say na me dey print am out Make dem see make dem know say me I no Dey slack Say oh uh oh oh oh oh Baba saanu ayemi mi o Ota fe Seleya mi o Baba saanu Ayemi
But baba when me I wan blow oo (blow oo) Gbogbo egbe me nowo o o (yeah) Awon fans mi duro de mi kin k'orin kojo When me I wan blow ooo When me I wan blow oo
when me I wan blow oo (blow oo) Gbogbo egbe me nowo o o (yeah) Awon fans mi duro de mi kin k'orin kojo When me I wan blow ooo When me I wan blow o o (blow o o) (Noble Dah Jhay on the mixtate)
Gbe mi debe gbemi debe gbe mi debe Gbe mi debe ,gbemi debe, gbe mi debe Duro demi kin k'orin kojo si o Gbe mi debe gbe mi debe gbe mi debe
Gbe mi debe gbemi debe gbe mi debe Gbe mi debe ,gbemi debe, gbe mi debe Duro demi kin k'orin kojo si o Gbe mi debe gbe mi debe gbe mi debe
when me I wan blow oo (eh yi) Gbogbo egbe me nowo o o (won nowo won nowo) Awon fans mi duro de mi kin k'orin kojo When me I wan blow ooo When me I wan blow oo.