Gbedu

Lyrics: Enetule Temple Anu Music: Enetule Temple Anu Gbedu Mode mode mode mode oooo Mo tun tun gbe tun tun ye de oooo I no Dey hear watin dem say — cause if no be money we no fit relate Kilowade kilowade ooo Owo wole Kalor jaye oo 88 gbemitrabaye Along side with guys in our lane Nah me be their father nah be their king If no be money matter no Dey call me Them try to put me down but them no fit Over sabi nigga way I no see I came with my gun galagin galagin Them wan put me for cellophane Hmmmm but them no reach Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu (jo werey) Why you go come Temple party Dey look like mumu mumu mumu Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu (jo werey) Why you go come Temple party Dey look like mumu mumu mumu Feel so cool shey you feel me Lifestyle like Dino Billion dollars on a low low Nigga Tell me who else is gan know Thousand million billion trillion Nah the only thing way go fit to turn me on Make you sexy like mega thee stallion I go still leave you carry the money run Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu (jo werey) Why you go come Temple party Dey look like mumu mumu mumu Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu gbedu Gbedu gbedu gbedu (jo werey) Why you go come Temple party Dey look like mumu mumu mumu Nah me be their father nah me be their king