Dream Gurl

Music: Ayobami Badmus Many girls in my dm Trust me, me I wanna free dem But when I look at the special touching body I wanna eat them Many jist me aw wanna List them Beat them or make you be them This one no be busy body Many juicy in my kingdom
Prophecy about the dream gurls Fewon kanle Dawoo If your head go ding dong Ogbeni olelowo Easy go make you treat them fewan Kole jaiye Talking from experience Ogbeni moti sanye
For my hood I be real guy For this game I be winner Shey you know am ur leader Ladies pride for your area Shey you don't know Marching up am a soldier No go soda no go trespass For my own time you go hear am Am the badder wey Dey shut down 02 arena
Prophecy about the dream gurls Fewon kanle Dawoo If your head go ding dong Ogbeni olelowo Easy go make you treat them fewan Kole jaiye Talking from experience Ogbeni moti sanye
O baby sumobi korora O baby smobi Kamala