Lyrics: Stephen Music: Dasar Stephen Sunday/Pankut Terah Lengkat Whoisdhz Skidiiondibanger oshe Kidii beng beng tiya Oluwa e don tey wey I Dey call Make e no be I Dey disturb Oluwa Miti Dey, moti dey bayi Make I fly paris Okirika boy don Dey wear designer God make I play, make I reach the final Nigga wetin they bother me paper mulla Nigga don't bring frenemies to mah condo Adura Shey fumi baba yeah e yeah If I get money u go know You must to know (You must to know) Took so many ls Nigga wasn't there Now I'm getting paid Why you hating me (Now I'm getting paid, why you hating me) Some say e say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy Some say e say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy Some mad shit innit' (e-ee yeah) You go look am like mezebu Coz I Wan pay my bills I go jaga jaga am Coz e Don tey wey I Don dey involved in this shit (Doe-Doe-Doe Doe Doe Doe ) I Don shed tears But Oluwa Wagba oh Wagba Oh Wagba Oh Wagba Oh Yeah 20th day of the first ember I was hypnotized to the core Got a superman feeling on my Lane tho Deep feeling got me down in Paris Oh **** it or maybe I know that I finna hit my Prime now If I get the money you go notice am Monalisa get ya any Visa Astala Astala Astalavista Some say e say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy Some say e say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy Some say e say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy Some say e say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy Some say e no go sure for me But anyhow I must make money Make money make I fly mummy Get money make I fly mummy